Woli Arole
Hau e go bi
Woli Arole (dey bon am 22 February 1990) na Naija komedian, aktor, an pesin wey de do tins of sosha midiha . Pipo no am as Arole.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- With di way tins dey go now, if we not tok out we fit no see beta karata with pipo again. A genereshon fit no get beta karata again.
- Highly indecent, Woli Arole slams braless fashion trend 19 August 2025, PUNCH (Nigeria)
- I luv big big tinz an luk tekin risk. I dey feel sey nobodi kpai go you bikos you tek risk an na about your karia.
- [ https://guardian.ng/saturday-magazine/woli-arole-a-part-of-my-genetic-code-is-creativity/ Woli Arole: A part of my genetic code is creativity] 22 January 2022, GUARDIAN (Nigeria)
- If pesin get data an beta fone, pesin fit cure pain, depression, frustration an soro with my fonni vidio. I fit kol mysef doktor.
- I combine my prophetic gift and my talent in comedy — Comedian Woli Arole 16 September 2017, TRIBUNE (Nigeria)