Jump to content

Ycee

From Wikitok
Ycee

Oludemilade Martin Alejo (wey dem bon for 29 January 1993), wey pipul sabi as Ycee na Naija rappa, singa and songraita.

  • Biznes no be jos say pesin get talent, bikos talent na smol pat of wetin pesin nid to mek am for musik abi as artiste.