Jump to content

Yemi Amodu

From Wikitok

Yemi Amodu (dey bon am 8 August 1968) na Naija aktor, raita, daretor, produsa, an pesin wey dey akt drama.

  • Muvie produsa bi like profet an na dis risin govamet nid to yuz fim-dem pass dia mesej to pipo.


  • Na one tin dey suo pass: if you get di koret aktor-dem, you go produs gud fim. Bikos I get impotat mesej wey I wan yuz di fim tel pipo, I go nid to yuz aktor-dem wey pipo like to see, wey pipo fit konet with an wey dem go like to lisin to.