Yemi Osinbajo
Hau e go bi

Oluyemi Oluleke "Yemi" Osinbajo GCON (wey dem bon for 8 March 1957) na Naija politishan and loya wey don serve as Vice Presido of Naija.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Wi no get foreva to dey depend on oil. Wi gatz yuz am wel while e stil mek sens.
- Running for presidency “not on the cards”, says Osinbajo. businessday.ng, 9 October 2017
- Hate speech na one kind terorizim.
- Hate speech is a specie terrorism – Osinbajo. ynaija.com, 17 August 2017
- No ekonomi fit sovayiv koropshon wey ful Naija without wahala wey go folo.
- “No economy can tolerate the level of corruption seen in Nigeria without consequences”. pulse.ng, 21 September 2016
- Wi ol sabi say Naija jolof rice na nomba one. Wi don win Ghanaians and Senegalese klia.
- Osinbajo Says Nigerian Jollof Rice Is Best Across The World. thewillnigeria.com, 1 May 2017
- For Naija, wetin dey enta news pas na fait bitwin ezekutiv and lejislesho.
- Opening Ceremony Of The 16th Commonwealth Speakers And Presiding Officers Conference. yemiosinbajo.ng, 25 July 2017