Yemi Shodimu
Hau e go bi
Yemi Shodimu (dem bon am for 29 January 1960) na Yoruba pesinn wey dey akt drama pley, televishon presenta, fim direktor and filmmeka.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Plenti yung pipul fit waka komot fom bad laif an crime if dem put bodi for sport.
- Playing football as a kid was a crime – Shodimu. 19 March 2022, Punch Newspaper.
- Marej don tich me say pesin gatz sabi endure and get patience. We be two difren pipul, so dis two character dey veri important for marej.
- My marriage…with Yemi Shodimu. 20 August 2020, Punch Newspaper.
- If dem subtitle fim badly, e go spoil di gud nem wey our industri dey trai build outsaid.
- Training will improve movie production quality - Yemi Shodimu. 11 January 2020, PM Newspaper.