Yinka Ayefele
Hau e go bi
Olayinka Joel Ayefele wey dem sabi for e wok wel as Yinka Ayefele MON na one Nigerian wey dey produs and Blast FM radio stations wey dey plenti ples for South-West Nigeria.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Notin speshial dey abaut me; na jos God favour i dey ci.
- INTERVIEW: How deadly auto accident led me to music — Yinka Ayefele. 16 December 2017, Premium Times Newspaper.
- Di way dem dey play gospel musik biforo no be di sem way dem dey play am nau.
- People thought I could never get a woman pregnant – Yinka Ayefele. 3 November 2019, Vanguard Newspaper.
- Evun tho my bodi get wahala, i don mek up my maind sey I go liv wit am and stil mov forward, i no go torn begar.
- Ayefele: My ordeal, travails will end with victory songs. 22 August 2018, Guardian Newspaper