Jump to content

Yung6ix

From Wikitok

Onome Onokohwomo (wey dem bon for 8 July 1989), wey pipul sabi for e wok as Yung6ix, na Naija rappa.

  • I sabi say i gats dey beta pas my old sef if i wan mov forward. As long as i dey trai pas mysef, i no fit

luz. If you dey olways watch oda pipul, you go lost. At di end, nobodi go wan wok wit you lik dat.