Zack Orji
Hau e go bi
Zachee Ama orji (wey dem bon for Libreville, Gabon for 1960) na Naija aktor daretor, produsa an fim-meka.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- I dey always tok am sey na great tin sey no bi man dey kontro our life. Out life de God hand. If na man hand e de, pipo go jos dey kpai eni-how.
- What my sickness taught me — Zack Orji 27 April 2024, Punch (Nigeria).
- No mata how you popula rish, dey fit find anoda hatist wey go do wetin you sabi do
- I quit making shoes when my shop was burgled –Zack Orji 12 November 2014, Punch (Nigeria).