Jump to content

Zinedine Zidane

From Wikitok

Zinedine Zidane (French: [zinedin zidan] ( wey dem bon for 23 June 1972), plenti pipu sabi am as Zizou (French: [zizu]), na French profeshonal futbol maneja and bifor bifor playa wey don pley as atackin midfielder.