Zubby Michael
Hau e go bi
Azubuike Michael Egwu wey pipo sabi wel wel as Zubby Michael na Naija fim aktor an fim produsa. E popula wel wel afta e akt inside di fim " Three Widows, Royal Storm," an "Professional Lad".
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Fake life dey borin! I go tok sey pesin dey live inside bondage.
- Tuface taught me humility – Zubby Michael, actor 2016, THE SUN ( Nigeria).